Song Play! [Artiste: SOLIDSTAR]




Here's our song play for the day and it's coming from one of Nigeria's finest, Solidstar:

Artiste: Solidstar
Song: Shashiwowo featuring Iyanya

Solidstar
Iyanya
Wossss
Owo ooo
Dem say eh
Oh na na

Refrain
See everybody know her
Nobody nobody likes her way…aii
She’s the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody nobody likes her way …ah
Oh na na na

Chorus
She be shashiwowo
But we no care what them say
Tell them say eh ha
She be shashiwowo
We no care what them say

Verse 1 (Solidstar)
Eh, i say she sabi dance
I like the way she give me lap dance
For here she no dey carry last
She’s a hustler but she get class
I like the way she whining low for me
Ah baby so sexy
She look nice with her Gucci and Prada
My baby girl, she’s classical
The way she do her thing, she’s magical
And if you don’t know, her name is veronica
My baby cool and calm, and she’s spectacular
Ah baby girl make you jack me up
Put the bullet and cock it up
Girl i’m happy when i’m with you eh eh

Chorus
She be shashiwowo
But we no care what them say ah
Tell them say eh ha
She be shashiwowo
But we no care what them say
What dem say o

Verse 2 (Iyanya)
I like her
Wetin dem ah talk e no matter
Taking my girl to the altar
Mmm any weather
I like her
Wetin them talk e no matter
I’m taking my girl to the altar (to the altar)
In any weather
Say me loving when she bite her lips and she close her eyes
She make me want to take the bite
My girl bad and we red for life
Oh yes me and you tonight
I love the way she put that thing on me
When she whine on me
S-sh she’s calling me honey
It’s Iyanya

Refrain
See everybody know her
Nobody nobody likes her way
She’s the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody nobody likes her way
Oh na na na

Chorus (x2)
She be shashiwowo
But we no care what them say
Tell them say eh ha
She be shashiwowo
We no care what them say
Tell them say o oh

I say i like her
She be shashi
But i love her



Don't forget to follow me on Twitter @simplysamad for more exciting gist, photos, interviews, reviews, jokes, quotes and other entertaining content | BB pin: 2B3D28E3

Comments